No Be Today lyrics
No Be Today lyrics
This one na for mama Oyinbo, Oyinbo
This one na for mama Ejiro, Ejiro
This one na for uncle Lere, Lere
This one na for Surulere, Surulere
Hai-hai-hai you already know (you already know)
Na my mama soup wey dey sweet me pass
(My mama soup wey dey sweet me pass)
Eeh-eeh-eeh you already know
Na my mama stew wey dey give me joy
(Stew wey give me joy, alright)
You know back in the days, as a little boy
All I just wanted was little toys
Nowadays me I’m a superstar
And all I’ve been thinking is super cork
Brother no be today eeh eh eh
Oya! Wey the hustle done dey pay
Hustle done day pay eeh eh
No be today eeh eh eh
Oya! Wey Jehovah done dey bless
Jehovah done day bless, me ooh eeh
Everywhere, me I gallant (gallant)
All of my people dem gallant (gallant)
Baby oya shake your balance (balance)
Your balance (balance)
You gallant (gallant) eeh aah
Oya baby give me the warrant (warrant)
Make I put you for my palace (palace)
Make I give you all the balance (balance)
My palace (palace)
Your palace (palace) eeeh haai
Tiwa Savage
(Tiwa Savage)
See this love of mine
His love is so divine, yeah
And he hustle everyday to make his baby shine huuuh
See back in the days, when our love is new
Your love e dey kampe so I know it’s true
So now I’m loving the balance (balance)
I’m loving the gallant (gallant)
This one no be ojoro
Na so so wonders baba God dey do ooh oh
No be today wey the hustle done dey pay
Wey dey hustle done dey pay ooh eeh eh
No be today eeh eeh ooh
Wey Jehovah done dey bless
Jehovah done day bless me ooh eeh
Everywhere, me I gallant (gallant)
All of my people dem gallant (gallant)
Baby oya shake your balance (balance)
Your balance (balance)
You gallant (gallant) eeh aah
Oya baby give me the warrant (warrant)
Make I put you for my palace (palace)
Make I give you all the balance (balance)
My palace (palace)
Your palace (palace) eeeh haai
Ice Prince & Tiwa Savage
Book me one Balanciaga (Book me one Balanciaga eeh eh)
Lewis, and Gucci and Prada (Lewis, and Gucci and Prada eeeh eh)
I for like to go settle your fathers
You one meet my father, mother eeh eh
Me and your brothers be brothers
(brothers, brothers, brothers, brothers eeh haai)
You are the only one I want, the only one I need
The only thing that ever ever make my life complete
Everywhere, me I gallant (gallant)
All of my people dem gallant (gallant)
Baby oya shake your balance (balance)
Your balance (balance)
You gallant (gallant) eeh aah
Oya baby give me the warrant (warrant)
Make I put you for my palace (palace)
Make I give you all the balance (balance)
My palace (palace)
Your palace (palace) eeeh haai
No be today eeh eh
See this love of mine
His love is so divine, yeah
See this love of mine
His love is so divine, yeah
No be today eeh eh
- Artist:Ice Prince