Shekini lyrics

Songs   2024-07-07 09:36:52

Shekini lyrics

P-Square !

Eh!, eh!

Yahn ahn

Alen, alen, alen, alen

Yahn ahn

Lets go !

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo

Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey

Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)

Oya shekini ni ni ni ni

Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn

I get the power (eh)

Me I no dey bother (yeah)

I no be footballer but I sabi budey Ronaldo (lets go!)

I get the power (ah!) me I no dey bother (ehn ehn)

I no be footballer but I sabi budey Ronaldo

Take it (slow)

Take it (free)

Alhaji (ehn)

Ehn ehn (listen)

Take it (ahn)

Take it (orijo)

Alhaji (okay)

Ehn ehn (hmm)

Oya show, no hala (hala)

You dey make enemy go madder (madder)

Baby go, go hala (ehn ehn)

You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo

Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey

Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)

Oya shekini ni ni ni ni

Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn

We don't go with another (yes)

Wey go take in a further (yes)

Now we be the brothers

Wey dey scatter all over the borders (alen)

We don't go with another (yes)

Wey go take in a further (yes)

Now we be the brothers

Wey dey scatter all over the borders

Take it (slow)

Take it (free)

Alhaji (ehn)

Ehn ehn (listen)

Take it (ahn)

Take it (orijo)

Alhaji (okay)

Ehn ehn (hmm)

Oya show, no hala (hala)

You dey make enemy go madder (madder)

Baby go, go hala (ehn ehn)

You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo

Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey

Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)

Oya shekini ni ni ni ni

Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn

Kurubaku (hey)

Kurubaku (hey)

Kurubaku

Yahn ahn

P-Square

Alen, alen, alen, alen

Yahn ahn

Take it (slow)

Take it (free)

Alhaji (ehn)

Ehn ehn (listen)

Take it (ahn)

Take it (orijo)

Alhaji (okay)

Ehn ehn (hmm)

Oya show, no hala (hala)

You dey make enemy go madder (madder)

Baby go, go hala (ehn ehn)

You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo

Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey

Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)

Oya shekini ni ni ni ni

Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)

Oya shekina na na na na

Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo

Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey

Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)

Oya shekini ni ni ni ni

Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn

Eh!, eh!

Yahn ahn

Alen, alen, alen, alen

Lets go !

P-Square more
  • country:Nigeria
  • Languages:English (Nigerian Pidgin), Yoruba, English, Igbo
  • Genre:Electronica
  • Official site:
  • Wiki:https://en.wikipedia.org/wiki/P-Square
P-Square Lyrics more
P-Square Featuring Lyrics more
Excellent Songs recommendation
Popular Songs
Artists
Songs