Small Ting lyrics
Small Ting lyrics
Small blocking dey talk say na vex o
Small date you be asking for sex o
Small slap and dey talk say na fight
Small swagger dey talk say na pride
Small kiss e say what are we now
We're nothing but pencil - see now
Small play e say baby issover
And this hoes ain't loyal
And na so small ting, dey become long ting
I’m telling you something you never see noting
Na so small ting take dey strong o
Small ting take dey long o
But it’s alright, yea it’s alright
Small girl big God o
Na so small ting take dey strong o
If dem wan talk make dem talk o
But it’s alright, yea it’s alright
Small girl big God o
Small ginger won ni pe mo be gan
Small singer wey dey beak record
Small question, they talk say you jealous
Tell me who be precious
Small fresh wey you fresh
Small dough wey you get
Small set wey you set o
See as dem dey vex o
And na so small ting, dey become long ting
I’m telling you something you never see noting
Na so small ting take dey strong o
Small ting take dey long o
But it’s alright, yea it’s alright
Small girl big God o
Na so small ting take dey strong o
If dem wan talk make dem talk o
But it’s alright, yea it’s alright
Small girl big God o
- Artist:Simi